"So one day I dey South Africa with my guy Lekan I come see Yemi Alade come greet her. Omo u need to see the way she do. I just go unfollow her straight. pikin wey I know b4 stardom. Face with tears of joy" "Fake love 2 plenty" "Simi wey I help support her from beginning..I come dey beg for Colab Anty no answer o. Make I dey open foul yansh Face with tears of joy" "Even WiZkid wey blow pass dem hundred times still dey chat with me once once. But this one common small knock out sound dem don arrive Face with tears of joy" It was observed that The Nigerian hitmaker is dropping his much anticipated single titled #Highness so he is using this to draw attention from fans. What did you have to ask about this guys, Do you think Samklef did the right thing? Drop your comments Below: If you want to post a comment, please login first.